ysmahnraster - waka pass كلمات الأغنية
Loading...
hey
haaa
see
you need to pay attention
e no go bad if i taste wealth
money on my mind like headset
poverty bad for christ sake
that’s why me surely gonna fight
i wanna times wetin i get
me don’t compete with my [?]
spend on my lady ekaite
everyday na my number she dial it
puff and pass no de last
i don’t mingle cus man no wan past
eyoh
s.a.p.a. bass
yoh e de loud when push no [?]
i no get time to de play
when things pass me come ahh i go pray
i want answers so i say to god
[?]
i no de like anything wey go
i waka pass am ehh
abeg no come my way
i no dе gbadu anything stress
i waka pass am ehh
[to be completed]
كلمات أغنية عشوائية
- black sabbath - weevil woman '71 كلمات الأغنية
- ladell parks - blow the whistle "ladell parks version" كلمات الأغنية
- informatyk usb - ostatni dzień, w którym na chwilę zatrzymuje się ziemia كلمات الأغنية
- chanel west coast - i'm done كلمات الأغنية
- fleams - grimoire كلمات الأغنية
- the cult - brother wolf; sister moon (2009 remaster) كلمات الأغنية
- oxmo puccino - j'te connaissais pas كلمات الأغنية
- les 10' - 3 minutes كلمات الأغنية
- dave matthews band - you might die trying - live from citi field كلمات الأغنية
- shed seven - jumpin' jack flash كلمات الأغنية