youngt noni - isee كلمات الأغنية
oya adiligi na mma, isee
eh ife di mma ya emelu unu niile n’afa chukwu na’odinala, isee
ehhh sayt
boy wey dey sing song dada
youngt noni
for the money making na em we pray
we chasing bigger bag everyday
make the money come and make e stay
make our workdays turn to holiday
for the money making na em we pray
we chasing bigger bag everyday
make the money come and make e stay
make our workdays turn to holiday eh eh
e go better for everybody, isee
cliеnt go drop better slip, isee
boys go dey spеnd in milli, isee
money wey no fit finish, isee
e go better for everybody, isee
client go drop better slip, isee
boys go dey spend in milli, isee
money wey no fit finish, isee
wiffer nwanne
awuaa, yaa
ego mbute na agu m aguu
obulo fault m mpa
ife obuna galazi onu
adim mean na ilu olu
nwoke mu anya ka agu iyi na n’ime mmili na acho nni
nwoke mu anya ka onye na eche nche na estate 33
ikpata ego bu di key, ife obuna ina akozi n’akpa gi
iku ati budi legit
packaging no dey finish
apple n’anwu ka m cholu idi n’ata obulo nwa na n’anwu
ndu di simple ka m cholu idi na’ebi acholo m mgbakasi alu
youngt cholu ibu di bag
noni kwa to be precise
wiffer nwanne di kwa incharge
ndi nwa adilo ebuzi kwa search
youngt cholu ibu di bag
noni kwa to be precise
wiffer nwanne di kwa incharge
e go better for everybody, isee (ndi nwa adilo ebuzi kwa search, yaa)
client go drop better slip, isee
boys go dey spend in milli, isee
money wey no fit finish, isee
e go better for everybody, isee
client go drop better slip, isee
boys go dey spend in milli, isee
money wey no fit finish, isee
e go better for ibb, isee
e go better for bitcoin chief, isee
e go better for all my guys, isee
e go better, e go better, isee
e go better for ibb, isee
e go better for bitcoin chief, isee
e go better for all my guys, isee
e go better, e go better, isee
e go better ohhhhhh
purcell played that
كلمات أغنية عشوائية
- la arrolladora banda el limón de rené camacho - perdón ¿por que? كلمات الأغنية
- rocío dúrcal - porque te quiero - en vivo كلمات الأغنية
- 257ers - wambo number drei كلمات الأغنية
- brian ball - shay's rebellion كلمات الأغنية
- the zolas - freida on the mountain كلمات الأغنية
- bodega bamz - at close range كلمات الأغنية
- the quireboys - tramps and thieves كلمات الأغنية
- jack conman - i feel i'm ageing كلمات الأغنية
- kaisa - wenn du geld hast كلمات الأغنية
- tønsberg ulærforening - jumanji smekmix كلمات الأغنية