
youngt noni - 5 & 6 كلمات أغنية
mad o
uwoor wuhiii
boy wey dey sing song dada
agh aghh
girl you fine pass melanin
whats your name make i for remit
place your order bill is on me
and girl you’re covered with the blood of je
god made you special
just like hayzel
girl your beauty is unstoppable
your backside is unbeatable
the way you move, you look reliable
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe
girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
uwoor wuhiii
123
girl i love you still
123
oh my omalicha omalicha omalicha urhh urhh
girl you be omalicha urhhh urhh
girl you be my peace of mind urhh urhh
you’re my monalisa agh agh
saytmix
mad o
كلمات أغنية عشوائية
- jethro tull - beltane كلمات أغنية
- jethro tull - bends like a willow كلمات أغنية
- angelo branduardi - il ladro كلمات أغنية
- hall oates - you are everything كلمات أغنية
- jethro tull - crossword كلمات أغنية
- jethro tull - dot com كلمات أغنية
- jethro tull - down at the end of your road كلمات أغنية
- jethro tull - first snow on brooklyn كلمات أغنية
- jethro tull - glory row كلمات أغنية
- jethro tull - hot mango flash كلمات أغنية