
youngii - born champion كلمات أغنية
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel feel feel feel
no be youngii duu
youngii muller
introduction like person wey dey toast amina
everything dey mendula
i no get time for the stressing
i’m a winner
smooth aquafina
declan rice
i’m a balling n_gga
oh sensima
who be my dealer
nah my healer
boy like me
i dey i dey always delivеr
who be that wey dey act likе a gboyaga
everything nice and smooth like vinegar
lyrically mad but the bottle is a gold digger
i no won shayo but the money is a rudiger
eunice tie
well nah one o
i no won die oo
hmm hmm
hmm hmm
righteous demarcation
different lituation
light up the gyration
celebration station
tell the world i’m a born champion
i’m a born champion
and it’s obvious
back in those days they no won roll with us
but now dey see us now
and they wanna f_ck with us
tell the world
go tell the world
tell the world
i’m a born champion
i’m a born champion
im a born champion
i’m a born champion
i’m a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know
rasta man spittin on the beat (yai yai)
uther pendragon me i spit fire
suck them outta blood like a vampire
drop a flow that shock them like a live wire
lyrical cannibal
imma taliban
chop all your dogs
dem a likkle animal(badman)
i bring dope cesar to your burial
swear it’s gon be your fun_eral(brrra)
righteous demarcation
different lituation
lit up the gyration
celebration station
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know
كلمات أغنية عشوائية
- dawid kwiatkowski - nie zrobisz mi tak كلمات أغنية
- fauves, the - working f.o.h. كلمات أغنية
- enoch - welcome: the hurt كلمات أغنية
- veejay - syndy كلمات أغنية
- otros colores - acuarela كلمات أغنية
- wasted away - spare my life كلمات أغنية
- max rad - flesh & blood كلمات أغنية
- the shivers - abq. كلمات أغنية
- false rue - august 26th كلمات أغنية
- protiva - nonsense mixtape كلمات أغنية