
young viki - superstar كلمات أغنية
ah ah ah
na only god fit make me a superstar
young viki
eh eh eh
just call me viki o
na only god fit make me a superstar
won le le le le won ba mi ti
i been dey look for money even tho na vanity
make these people no go see me kon wa pamiti
if you dey hate on me o your calamity
they wan share me hotspot won pa cellular
o tun wa kubi temi yo gbegba
na why i go on my knees and i call baba
to ri re ni mo se ranu gba
leave me make i do my thing my way
i don’t really care how long it takes
wetin i know be say
alpha and omеga ma de lotun le se o
lеave me make i do my thing my way
i don’t really care how long it takes
wetin i know be say
alpha and omega ma de lotun le se o
ah ah ah (leave me make i do my thing my way)
na only god fit make me a superstar
eh eh eh (i don’t really care how long it takes)
na only god fit make me a superstar
grace na koko talent na jara o
no be my power, no be my raba
shebi na alpha fit carry me go far
won ni na by how well no be by how far o
ibere o ki se onise, i told my day 1 gees not to look down on me
giving dem d fire seh, back to back for those wey dey sleep on it o
leave me make i do my thing my way
i don’t really care how long it takes
wetin i know be say
alpha and omega ma de lotun le se o
leave me make i do my thing my way
i don’t really care how long it takes
wetin i know be say
alpha and omega ma de lotun le se o
ah ah ah (leave me make i do my thing my way)
na only god fit make me a superstar
eh eh eh (i don’t really care how long it takes)
na only god fit make me a superstar
ah ah ah
na only god fit make me a superstar
eh eh eh
na only god fit make me a superstar
(nuel on the beats)
كلمات أغنية عشوائية
- plummet - 50 ways to leave your lover كلمات أغنية
- pluramon - so كلمات أغنية
- planet p - power tools كلمات أغنية
- please inform the captain this is a hijack - transnational vampire killers كلمات أغنية
- plush - my baby كلمات أغنية
- plummet - cherish the day كلمات أغنية
- pluramon - turn in كلمات أغنية
- please inform the captain this is a hijack - postcards from the future كلمات أغنية
- plush - iris كلمات أغنية
- playradioplay - mindy's secret song كلمات أغنية