
young viki - bigger picture كلمات أغنية
bigger picture lyrics
oh dibidaba
dibidaba dabadaba
ah ah eh eh ah, ah ah eh eh
time wait for n0body eh
even if i fall i go still dide
many runners waiting to get the baton
so emi gan gan o ma ni sunle
we struggling everyday just to get the mulla
if no be money matter me go see you later
i’m back again,back again and stronger
now my people go dey feel me better
all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh
all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh
i got lot of things on my mind about the bigger picture
no be say i dey rush but be like say time tin lo
eyin na mope aye n yi lo bi opa ibon
den say na turn by turn
then, when e go be my own turn
i wan dey sign endors_m_nt deals
i wan dey live that lifestyle wey deh my bucket lists
make this drop of money turn to river of cash
make i get that connection wey go make this hit smash
ah ah eh eh
all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da
eda mi jekin rire gba
ori gbemi de bi ire
eso rere mo fe lo ja loke oh
all i see is the bigger picture
na why me no dey foh
dem say no struggle no success
na person wey work go chop
k’araye ma pa kadara mi da ( young viki)
eda mi jekin rire gba (oh yea)
ori gbemi de bi ire (just call me viki o)
eso rere mo fe lo ja loke oh
كلمات أغنية عشوائية
- negash ali - higher ground كلمات أغنية
- lemonade mauser - бросил институт (dropped out of college) كلمات أغنية
- rozory - litty outside كلمات أغنية
- muna - end of desire كلمات أغنية
- rude entity - the void كلمات أغنية
- 'lgado - i ain't going كلمات أغنية
- scandroid - aphelion [paul udarov remix] كلمات أغنية
- shadows edge - vr (robots) كلمات أغنية
- fluency grey - my corpse كلمات أغنية
- roy blair - fantazia كلمات أغنية