yosa oku - na sexual immorality dey kill society كلمات أغنية

you got to know say, na knack, devil knack eve
you got to know say, na him sk!lls many men dey use
you got to know say, na shook, devil shook eve
you got to know say, na him sk!lls many men, naim dem dey use
i go buy you gucci, i go buy you prada
forget your man, i’m a better lover, lover
look at him w_lly, na little man thing
look at my w_lly, e be like mortar
i go change your life, from worse to better
i’ll fly you first class, we go go to malta
i’ll turn you overnight to big woman
you go turn overnight to big woman
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality o, naim dey k!ll our society
dem make condom and they give am to the man
oya take, oya, start to shook anyhow
oya take, oya, start to shook anyhow
oga wait, to shook a woman no be for fun
dem make contraceptives, they give am to the woman
oya take, oya start to shook anyhow
oya take, oya start to shook anyhow
madam wait, to shook a man no be for fun, oh
and dem go carry condom, say dem use am take dey teach s_x education
which kind s_x education be this, oh
instead of them to teach the children self_control
but dem nuh fit, because themselves dem nuh get control
condom na abortion
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
now i wan tell you something very confidential
open your ears very well and hear me very loud and clear
woman kpekus no be for shook, shook, shook
woman kpekus no be to pound like pounded yam
mr iron gbola
naim dey make born pikin dey pain her wella
naim dey make to born a child dey feel like h_ll fire, h_ll fire o
tell them
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s_xual immorality o, naim dey k!ll our society
كلمات أغنية عشوائية
- kensei - la même histoire كلمات أغنية
- dashboard danny - luv كلمات أغنية
- eden2g - run it back كلمات أغنية
- chillinit - wombat (interlude) كلمات أغنية
- спасибо (spasibo) - некогда (no time) كلمات أغنية
- corpus diavolis - triumphant black flame كلمات أغنية
- anuel aa - real hasta la muerte كلمات أغنية
- králway - loner (reminds me of you) كلمات أغنية
- patrick stump & disney junior - spin, spin, spin كلمات أغنية
- warball - right where i want to be كلمات أغنية