yosa oku - mumu african giant كلمات أغنية
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
i never see giant wey no dey see
and i nеver see giant with broken legs
giant wеt get plenty tyrant
i never see giant wet no get hand
this one no be giant na die ant
this one no be giant na die ant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
african giant my yansh
romanticism e wan k!ll dem finish
romanticism e wan k!ll dem o
e wan to finish dem
water no get smell
if e dey smell yeah then no be water at all o
water no get, water no get smell
if e dey smell no be water at all
كلمات أغنية عشوائية
- illidiance - armageddon conquest كلمات أغنية
- impaled nazarene - nyrkilla tapettava huora كلمات أغنية
- images of eden - native to his land كلمات أغنية
- partridge family - i'll meet you halfway كلمات أغنية
- jaguares - invisible كلمات أغنية
- immortal souls - i wept كلمات أغنية
- inborn suffering - born guilty كلمات أغنية
- indesinence - fade (further beyond) كلمات أغنية
- in dying arms - illustrations كلمات أغنية
- luis miguel - que sabes tu كلمات أغنية