yosa oku - make you run from fuck كلمات أغنية

oh, baby, it’s time to get down
oh, come on here, oh, i can’t wait
oh, i’m so impatient
oh, help me take my belt off
the zip, the zip, the zip
oh, you take off your clothes
oh, you’re dangerous, baby
oh ha, umm, ha
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see a man wey dey f_ck
you go know say no devilish thing, my brother o
if you see a woman wey dem dey f_ck
you go know say na demonic thing
the way she go roll her eyes
bring her tongue out like a goat
start to scream lika a ram
you go know say this one done dey craze, ah ha
the way the brother go dey move him waist
e go be like say he wan k!ll person
with all him energy
you wey dey hear am, you go nearly wan to call police
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
man dey him lowest state, when he f_ck, f_ck
man dey him lowest state, when he dey f_ck, f_ck
man dey him lowest state, when he dey f_ck, f_ck
man dey him lowest state, when he dey f_ck, f_ck
when woman wan born, why e dey pain
wetin dey make her cry, na f_ck, f_ck
when man waist bend, wetin make am bend
why e no go bend, when him dey f_ck, f_ck
when man dey sick, why him no go sick
when him dey f_ck
f_cking f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
if you see f_ck
make you run from f_ck
f_ck, f_ck
f_ck, f_ck
كلمات أغنية عشوائية
- crabb family - when i think of love كلمات أغنية
- rade lacković - spavaću sa tobom كلمات أغنية
- rihiut - pena guardada كلمات أغنية
- worrystone - rachel كلمات أغنية
- dvrk (fr) - breathless كلمات أغنية
- чили (chi-lll) - сказки (fairy tales) كلمات أغنية
- tau - pax كلمات أغنية
- ulovely - lovely كلمات أغنية
- noksik - true love كلمات أغنية
- jade nicole - push me كلمات أغنية