
yolyboy - understand (remake) كلمات أغنية
yah yah yah yah
yolyyolyboy yolyboy yolyyolyboy
you know i put you under my umbrella
everytime for any kind weather
when e dey sun or when e dey rain hah
for my life you be my cinderella
i thought we in this together
i thought we gone last forever
na my account don dey red hah
now you wan go away forever
i thought we in this together
i thought we gone last forever
na my account don dey red hah
now you wan go away forever
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
all of my friends dem pointing dem hands
all your friends dem wanna pretend
all the family wanna condem
make you no give them chance oh yeah
baby make you no hear them
them running their mouth
them running their mouth
make you no give them chance you
to spoil the show yeah yeah
i thought we in this together
i thought we gone last forever
na my account don dey red hah
now you wan go away forever
i thought we in this together
i thought we gone last forever
na my account don dey red hah
now you wan go away forever
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
everything you do i under under
wetin wey you want i under under
everything i do you no under under
you no wan understand
كلمات أغنية عشوائية
- sigur rós - varða كلمات أغنية
- mark klaver - cigarettes and perfume كلمات أغنية
- brunzyn - gewoon goed كلمات أغنية
- tommy balenciaga - rock lee كلمات أغنية
- đá số tới (vnm) - bây bì ơi كلمات أغنية
- hamza - ptsd كلمات أغنية
- sq bush - birthday كلمات أغنية
- mvnsixn x makawi - the kingdom of satan iii كلمات أغنية
- maxi anderson - walk softly كلمات أغنية
- ktriggs - priorities (feat. ltthemonk) prod by judah jump كلمات أغنية