
yolyboy - oh my africa كلمات أغنية
yolyboy
charap pap pap parap
parap parap parap parap parap
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
come to africa
where boys dey hustle like a mental
omo over here no be first class
man no fit rest no break time
even for the naija
wey be say na giant of africa
notin dey for ground wey we see hah
our leaders dey talk wetin dey want
we dey try, е dey hard woh
some evеn die for the try woh
i dey cry, e dey bad woh
wetin you go do you wan chop
i no go lie, i no go lie
i dey feel for boys
wey dey hustle hard woh
no be lie i say no lie
boys dey hustle all day and night hey
i no go lie, i no go lie
i dey feel for boys
wey dey hustle hard woh
no be lie i say no lie
boys dey hustle all day and night
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
omo you know omo you know
over here na anywhere
wey your belle face
omo dey hear make you dey hear
n0body care whether you go school na na
do and get money yeah
no be for bl__dy yeah
try get clean money
no dey there dey dulling na na
i no go lie, i no go lie
i dey feel for boys
wey dey hustle hard woh
no be lie i say no lie
boys dey hustle all day and night hey
i no go lie, i no go lie
i dey feel for boys
wey dey hustle hard woh
no be lie i say no lie
boys dey hustle all day and night
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
oh my africa
why man dey work like machine
to get one naira, to get one dollar
كلمات أغنية عشوائية
- ocho & ibs - ijscoman كلمات أغنية
- rjd2 - ring finger كلمات أغنية
- johnny x chochlik - patowixa (jd) كلمات أغنية
- xam (artist) - goodbye كلمات أغنية
- lyrixs - basic كلمات أغنية
- kevin paris - your love is home (acoustic) كلمات أغنية
- turbo fruits - harley dollar bill$ كلمات أغنية
- vi finesse - don't get too attached كلمات أغنية
- chris adjei - prove it كلمات أغنية
- âşık mahzuni şerif - fadime (sevdiğim bu sevdan) كلمات أغنية