
yolyboy - before you came كلمات أغنية
yolyboy yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
baby i say come make we come relate
all the things wey be gone and pass away
all the stories i get and wana share
cos you know me i wana make you stay
cos you know mе i love you dear
i no wan make you comе and then regret
many times i tried but e dey fail
that’s why e dey gat me thinking
e be like say i’m the bad one
i no fit love no fit keep my life right
e be like say dem be bad once
i no lucky no meet person wey right
when i look kam i bin try hard
when dem talk kam dem say lie lie
for this life me i no go die
yeah yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
before you came to my life
i’ve been on a trance lost thinking all night
every thing is not right talking about love
why is it that they just turn and say bye
sometimes i’m the one that says bye
i don’t want you come around and is all bye
yeah clapping for my self so good
god knows cos i know that i tried
e be like say i’m the bad one
i no fit love no fit keep my life right
e be like say dem be bad once
i no lucky no meet person wey right
when i look kam i bin try hard
when dem talk kam dem say lie lie
for this life me i no go die
yeah yeah yeah
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came
before you came
many people don come my life
dey find there way
i dey do my best everytime
but e dey fail
i go do everything i can
to make you stay
before you came hey yah
كلمات أغنية عشوائية
- young igi - z twoją mamą كلمات أغنية
- yvmxd - glock race كلمات أغنية
- the lil mugens - we train! (once piece opening) كلمات أغنية
- benjamin epps - capitaine flamme كلمات أغنية
- the hit crew - easter parade كلمات أغنية
- grayson jenkins - dear katie كلمات أغنية
- trek - choppa كلمات أغنية
- lili boulanger - psalm 130 كلمات أغنية
- kennythelyr1c1st - nightmare [purple mix] with كلمات أغنية
- josephine foster - haunted house كلمات أغنية