
yng mill - sari كلمات أغنية
[intro]
7 made it
omo na milli way!
[verse 1]
she just want to go away, baby don’t you leave
baby don’t you lie to me, eat you like eja kote
eja, eja kote, eja eja kote
eja, eja kote, eja eja kote
lamba, samba, baby no give me lamba
wire aza, lady i go wire your aza
fa mhmm, la mhmm, fire, liar
wa mhmm, fa mhmm, liar, fire. (ah)
[chorus]
i go buy you sari. (ye)
even my father na baale. (wo)
baby don’t you worry. (ye)
i go treat you like buhari. (ya)
[post_chorus]
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili yeah, obi chiko yeah
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili, obi chiko
[verse 2]
shalon, sharon, wetin dey worry you?
dem go send you common tatashe make you go grind
you no go fit grind. na sari you want
go grind tatashe
me i no be dundee yeah (lie lie), no dey treat me like zombie yuh. (me i no be zombie)
okay, tubu_tubu mess calabar, eya amala puku
amala ‘mala kai_kai, who mess am na milli (no be me na), milli say na tunde
[bridge]
shibiri go na, shibiri go na yo!
o’ na yo! corona
shibiri go na, shibiri go na yo!
o’ na yo! corona
[chorus]
i go buy you sari. (ye, oga milli)
even my father na baale. (wo, okay)
baby don’t you worry. (ye, no worry)
i go treat you like buhari. (ya, buhari)
[post_chorus]
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili yeah, obi chiko yeah
jagba jantis, ti ni ni ta na na
sanda lili, obi chiko
[outro]
7 made it
كلمات أغنية عشوائية
- you-see - два часа (two hours) كلمات أغنية
- tofu & fiorello - fatti mandare dalla mamma كلمات أغنية
- tsumyoki - chicken wings كلمات أغنية
- leopold (deu) - dehydrated كلمات أغنية
- jodie raygun - love yourself (cover) كلمات أغنية
- frozen clouds & akış ka - ufuğumda yoksun كلمات أغنية
- august høyen - det hele handler om dig كلمات أغنية
- ehla - l'autorisation كلمات أغنية
- tribe 8 - seraphim كلمات أغنية
- dvn music - lighthouse كلمات أغنية