
yinno-c - baba god كلمات أغنية
(verse 1)
when u feel like nothing right
when the light u see no bright
when u try but still na fight
life e hard brother
when ya neighbor do you bad
when ya friend go turn e back
when condition push you back
life e hard brother
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
(verse 2)
every other day you go dey struggle
e don tay wey you been dey hustle
them go dey laugh them dey talk your matter for you
e go dey pain go dey pain you wetin do you
it’s a brand new day make you dey humble
when time get rough make you get muscle
e no easy eehh
e no easy eehh
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi (x4)
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
كلمات أغنية عشوائية
- nothazehaze - 如果风会写信 كلمات أغنية
- utopie (fr) - autosuffisance كلمات أغنية
- the toxhards - johnny كلمات أغنية
- supermarket [ita] - sadico كلمات أغنية
- shining light music - right here كلمات أغنية
- rokerveka★ - hellsing كلمات أغنية
- the cat and mouse band - i am the golden otter of croyden كلمات أغنية
- محمد منير - omr 3eeny - عمر عيني - mohamed mounir كلمات أغنية
- opiumjah - thrax (feat. wyydogg) كلمات أغنية
- nikolemilio - cozy.exe كلمات أغنية