yemi alade - pose كلمات الأغنية
ra ta ta ta ta
de de de denge pose
(yes you know)
e yooo
r2bees
[verse 1: yemi alade]
you too like to demo
you sabi demo, oya pose
ayakata
you too like to demo
you sabi demo, strike a pose
[chorus: yemi alade]
oya pose
change your style, denge pose
oya na, denge pose
change your style, make you pose
aayyyy ayakata
[verse 2: yemi alade]
chai, sister nene demo
she too demo, she dey pose
chai, sister giwa demo
she too demo, she dey pose
aayyyy, oya pose
if you sabi demo, make you pose
oya oya denge pose
change your style, make you pose
aannhhhh ayakata
eh eh eh
ra
[verse 2: mugeez]
hey you too demo, see the things you do too demo
e dey make i dey want more
nee awun yenu nee amamu a damo
say you want if i get that much
oh baby kick me like say so line
i still go carry money for bank
remember say you dey talk to the don
i dey give champagne cos i’m already drunk
yeah, i go give you dollar
giving you my ganlala
give it to me one time, rock me the baddest wen come from ghana
girl i no go tire, shocking you in the wire
make you feel alright, even if you no like okada
oya pose
oya make you go down, hold your toes
yeah
n0body knows
wetin you giving to me shey you be bose
[bridge: yemi alade]
(eehhh ayakata)
ay ay ay
oya pose
you too ringingri runiny
you love to dey winginy waniny
you like to dey blingily daniny dingily danily you loving it i nini
ohhh, minininini ninana
eh where me dollar
don’t shake the dollar, make you no wahala
minimini nana
oya where the dollar
make you shake the dollar
ohhh i go pose, oya pose
[chorus: yemi alade]
oya pose
if you sabi demo make you pose
oya oya denge pose
change your style, make you pose
aannhhh ayakata
ay ay ay ay
كلمات أغنية عشوائية
- alann8h - my mind is a maze كلمات الأغنية
- oficial - fan girl كلمات الأغنية
- sexy goath - sa ae lau كلمات الأغنية
- danieldty - complicated كلمات الأغنية
- wéye - not a long going on كلمات الأغنية
- sky ferreira - you're not the one (radio edit) كلمات الأغنية
- gali one - boli mene kurac كلمات الأغنية
- ilço theodoro - quem ama vira outra pessoa كلمات الأغنية
- happy asmara - lanang pujaan كلمات الأغنية
- tommy (prt) - diferente كلمات الأغنية