
yemi alade - carry me كلمات أغنية
[intro]
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, oh
[verse 1]
anywhere you go go, na where i wan go
even if na sokoto, i go follow you go
e get something wey you dey do when i dey for your side
e get the feeling wey me i dey feel, wey i no understand
[pre_chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b_st_rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko_tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[verse 2]
carry me go
i follow you, no question
i padi you, no mention
wahala for who dey question my love
carry me go
carry me go like uber
i no get destination
wahala for who dey question my love
[pre_chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b_st_rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko_tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[outro]
wanna, wanna [?]
wanna, wanna [?]
[?]
[?] (no be tinko_tinko)
no be tinko_tinko
كلمات أغنية عشوائية
- hopsin - i'm not crazy كلمات أغنية
- kendrick lamar - no make-up (her vice) كلمات أغنية
- blood on the dance floor - find your way كلمات أغنية
- attack attack - all alone كلمات أغنية
- 3 doors down - she is love كلمات أغنية
- jack s mannequin - amy, i كلمات أغنية
- tyga - money liquor كلمات أغنية
- wiz khalifa - flowers كلمات أغنية
- wiz khalifa - o.t.t.r. كلمات أغنية
- sublime with rome - can you feel it كلمات أغنية