
yajeec - rolling كلمات أغنية
rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling
my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo
back inna the day
when the raba no dey
when the mandem dey use me play
i stay pon the chase
till i ball like jayjay
for the bands any way na way
life wey i go chop go dey expensive eh
make n0body kan dey stress me say
rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling
my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo
i no go fit give up
i no go fit jonze
dem no go fit meet up
cuz the journey long
won tin pe mi ni idan
para dey my bones
ko to fun loruko
omo ti di don
things dey go on for the street
wey i no fit yarn
wahala dey for who no be hustler
poverty been dey choke bi ti m_ffler
shey we go still dey pray for the motherland
rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling
my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo
كلمات أغنية عشوائية
- alonso y bernardo - sigue feliz كلمات أغنية
- mr. wonder feat. rich cutillo - 100.000 shotjes كلمات أغنية
- jamala - way to home كلمات أغنية
- jay neezy - section كلمات أغنية
- jake bugg - ain't no rhyme كلمات أغنية
- black mountain - crucify me كلمات أغنية
- nf - understand me كلمات أغنية
- ten tenors - i still call australia home كلمات أغنية
- red tank! - clean كلمات أغنية
- justin garner - fireproof كلمات أغنية