kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

xermrex - troublesome lyrics

Loading...

rrrrrrrrrrrrrrrrr, real sound!
omo
wake up in the morning all i think about is success
yes i know, i dey reason all the process
hmm for this life i dey, no i can never be useless
see if you talk one
gbagbe me i go talk two
yes i getti big head
a very very big head
i no dey ever hear word
and you fit call me edward
i don’t smoke but naturally i’m on molly
shey you see me so
forget me i dey holy

hmm dem say i’m troublesome
ah!
i go give them tire till they know i’m worriesome
and if you say this
forget me i want the opposite
wetin me i know, me i dey getti benefit
oh xermrex why’d you like trouble?
me i don’t why_hyyy
i don’t know why
hmm dem said you are very very worriesome
and they said you are very very fearsome
how true?
yeah it’s kind of like my personality
and yeah it’s kind of one of my specialities no no
yes i can playful, yes i know (hmm_hmm)
yes i can be stupid, yes i know (hmm_hmm)
cause me i no wan love again(again yen yen)
omo, me i just wan maintain (maintain yen yen)
see if i fall in love i dey stand up sharparlly
and if i find your trouble i dey do am orderly
ohh yeah
your babe dey follow me anywhere i go o(prrr_rempe)
she fit follow but make she no come my zone
yeah i am tired of wasting my time on love
so give me sp_ce oh no no
i’m like
what girl?
what you wanna know girl?
leave me alone
and don’t ever call my phone girl
nah because i no love
nah him turn me to troublemaker
but normally normally i be peacemaker
shey you grab?
no_no

hmm, dem say i’m troublesome(some some)
i go give them tire till they know i’m worriesome
and if you say this
forget me i want the opposite
wetin me i know, me i dey getti benefit
oh, xermrex why’d you like trouble?
me i don’t why_hyyy
i don’t know why
hmm dem said you are very very worriesome (hmm worriesome)
and they said you are very very fearsome
how true?

hmm, dem say i’m troublesome(no be lie o)
ah!
i go give them tire till they know i’m worriesome(i go give tire)
and if you say this
forget me i want the opposite(hmm_hmm_hm)
wetin me i know, me i dey getti benefit
oh, xermrex why’d you like trouble?
me i don’t why_hyyy
i don’t know why
hmm dem said you are very very worriesome
and they said you are very very fearsome
how true?

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...