wizkid - pray كلمات الأغنية
[verse 1]
ọmọ, na long thing
you see, i no fit tell you everything i don see
remember time when the money no dey come quick?
all of a sudden, see as dem dey rush me
i pray to god say my matter no go lost key
back to the dungeon, make i tell you something
no be say i never suffer for this country
but at the same time, sapa no go touch me
[pre_chorus]
so, i dey supply the gbedu
when i gеt nothing but the vibes and my crew (oh, no)
and all thе lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
many things you never knew
they steady wondering why we can never lose (oh, oh)
so, we go shayo tonight, catch cruise
mama call me, “ayo balogun, they can never find another you”
[chorus]
i know my mama pray for me
and i know the heavens dey for me
and jah make a way for me
run to bàbá l’oke
i know my mama pray for me
and i know the heavens dey for me
jah make a way for me
[post_chorus]
yeah, ko de ṣe dán dán
na who get money wey dey turn up
ọmọ, àwa je lo
we elevate ’til the sun up
mm, ko de ṣe dán dán
every day, say na blessing
ọmọ, awa jẹ ló
we elevate ’til the sun up
[verse 2]
year 2011
lil’ prince move to a whole ‘nother level
starboy wizzy, i been known from the get_go
never forget, oh, i no be your set, oh
so, when you see me, drive by (drive by)
i no dey let opportunity pass by (pass by)
na double six if na god throw dice (throw dice)
ka ṣa ma gb’àdúrà, ká má prosper
[pre_chorus]
so, i dey supply the gbedu
when i get nothing but the vibes and my crew (oh, no)
and all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
many things you never knew
they steady wondering why we can never lose (oh, oh)
so, we go shayo tonight, catch cruise
mama call me, “ayo balogun, they can never find another you”
[chorus]
àigbọ́fá là n w’òkè
i know my mama pray for me
and i know the heavens dey for me
and jah make a way for me
run to bàbá l’oke
i know my mama pray for me
and i know the heavens dey for me
jah make a way for me
[post_chorus]
yeah, ko de ṣe dán dán
na who get money wey dey turn up
ọmọ, àwa je lo
we elevate ’til the sun up
mm, ko de ṣe dán dán
every day, say na blessing
ọmọ, àwa jẹ ló
we elevate ’til the sun up
كلمات أغنية عشوائية
- grace potter - my mechanical friend كلمات الأغنية
- charlie peacock - i can't believe it كلمات الأغنية
- dat'bu! ωmega - sex no is love - dat'bu! omega كلمات الأغنية
- sehabe - medeniyetin vahşi cehaleti 2 كلمات الأغنية
- oval opus - no compromise كلمات الأغنية
- m0$h blac. - first things first كلمات الأغنية
- colosseum - tomorrow's blues كلمات الأغنية
- flxsh akuma - no service كلمات الأغنية
- owen ovadoz - love & hate كلمات الأغنية
- todd rundgren - never never land (bossa nova version) كلمات الأغنية