kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wizboyy - fotojenik (rmx) كلمات أغنية

Loading...

omo na wizboyy o
imana abikwana m ozo ehh
oh my baby gain o
oh wanini oh eh
u dey fotogenic o oh oh
ew uh wanini eh eh
cos u dey fotogenic o oh oh
sari sari baby

u dey fotogenic o oh oh
na u b d one wey dey catch me cold
cos u dey fotogenic o oh oh
idi fotogenic o genic o, my beautiful baby oh
u dey fotogenic o genic o, omalicha n’igbuo mu o
girl ur the one wey dey scatter my braini o oh weh!
na u b my african beauty, baby u too fyn o eh eh
cos anytime u shine ur 32 o, boys go dey selenge dey go eh
d way wey u dey tenge no b two eh, iyanya na tolotolo eh
no dey waste ur style o. cos if u use am well na money
i go the extra mile o, make i for make u my honey
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
i dey gbadu ur beauty
sari sari baby
u dey fotogenic o oh oh
na u b d one wey dey catch me cold
cos u dey fotogenic o oh oh
idi fotogenic o genic o, my beautiful baby oh
u dey fotogenic o genic o, omalicha n’igbuo mu o
idi fotogenic o, all d purpose dey want to dey arrange u
from naija to jerico i neva see any girl wey fit challenge u
oya free me
cos u dey make me gbadu ur pose
ure the one evrybody wana see
sote all the girls don be jealousy
girl u too fine eh oh, if i start to dey look u na enebe eje oru
omoto bad o, see the summary of the whole thing bu kam nuba gi anu
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
u dey k!ll me o eh eh
i dey gbadu ur beauty
sari sari baby
u dey fotogenic o oh oh
na u b d one wey dey catch me cold
cos u dey fotogenic o oh oh
idi fotogenic o genic o, my beautiful baby oh
u dey fotogenic o genic o, omalicha n’igbuo mu o
sari sari baby
sari sari baby
see ur beauty dey make me wonder if ereduma dey mke u…
see activate my reminder cos i promise to buy u gold eh eh
igbo mu o, baby
anwuola nu mo oh eh
igbo mu o, baby
chai le le
sari sari baby
omoh na wizboy dey yarn o
sari sari baby
i want to dey gbadu u baby
sari sari baby
u dey fotogenic o oh oh
na u b d one wey dey catch me cold
cos u dey fotogenic o oh oh
idi fotogenic o genic o, my beautiful baby oh
u dey fotogenic o genic o, omalicha n’igbuo mu o
sari sari baby
u dey fotogenic o oh oh
na u b d one wey dey catch me cold
cos u dey fotogenic o oh oh
idi fotogenic o genic o, my beautiful baby oh
u dey fotogenic o genic o, omalicha n’igbuo mu o
omalicha n’igbuo mu o
baby n’igbuo mu o

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...