wilson hr - clear bills كلمات الأغنية
[intro]
hr
let that booty go down
let that booty go down
[verse 1]
no waste my time, make i rock this ass
i no think twice when i grab that back
i no fiti think when i set my eyes, yeah
give me once more, on the low
no say no no, tell me go on
give me shutdown my ashawo
make me on and on, on a slow mo
[pre_chorus]
baby make i hold on
to that back stuff
so no do me ojoro uh oo
give me your lo_love
you put me on a go slow
high me like colos
be like you too know know oo
oh my dear caro
[chorus]
the way you shake things
make a man wan dey clear bills
wetin you get too plenty
lеt that booty go down
the way you shake things
make a man wan dеy clear bills
wetin you get too plenty
let that booty go down
[post_chorus]
give me once more, on the low
no say no no, tell me go on
give me shutdown my ashawo
let that booty go down
give me once more, on the low
no say no no, tell me go on
give me shutdown my ashawo
let that booty go down
[verse 2]
fiti fight if e necessary
your matter i go kpai person
for your head dem go learn lesson
cause you give me liver
make you be my shima
that yansh i gbadu am
my dear bumbumbella
[pre_chorus]
baby make i hold on
to that back stuff
so no do me ojoro uh oo
give me your lo_love
you put me on a go slow
high me like colos
be like you too know know oo
oh my dear caro
[chorus]
the way you shake things
make a man wan dey clear bills
wetin you get too plenty
let that booty go down
the way you shake things
make a man wan dey clear bills
wetin you get too plenty
let that booty go down
[post_chorus]
give me once more, on the low
no say no no, tell me go on
give me shutdown my ashawo
let that booty go down
give me once more, on the low
no say no no, tell me go on
give me shutdown my ashawo
let that booty go down
[outro]
gimme, gimme, gimme that thing
let that booty go down
gimme once more
gimme once more
gimme once more
gimme once more
gimme once more
let that booty go down
كلمات أغنية عشوائية
- jimmy cliff - use what i got كلمات الأغنية
- jimmy barnes - i'm still on your side كلمات الأغنية
- jimmy lafave - shelter from the storm كلمات الأغنية
- jim yoshii pile up - in focus كلمات الأغنية
- ion dissonance - can someone please explain this to me كلمات الأغنية
- little river band - son of a famous man كلمات الأغنية
- jimmy cliff - no woman no cry كلمات الأغنية
- jimmy barnes - too much ain't enough love كلمات الأغنية
- jimmy lafave - gotta ramble كلمات الأغنية
- jim yoshii pile up - conversation stalls كلمات الأغنية