
wave$tar (ng) - old taker . lyrics
[intro]
yeah, 6am in egbeda, you get me (we out here)
me and the mandem in the bando, you get me (w$, swagger)
it’s like
mandem ah (chattin)
[chorus]
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
[verse 1]
say that you need omo lasgidi lemme see the credеntials
the bars hit like weed to the mеntals
i get bar trust me i go settle you
who’s that, who’s that with the big back
bisi nah she ain’t tryna chitchat me_me_me
slim thick cute waist i’mma hit that
if broski’s tryna hit i assist dat
iniesta how the mandem ball
told vanessa say we dey tear for mall
i dey cash ego everyday
dem yutes for the bank don too see my face
i_i’ll k!ll bad vibes if e come my way
ego and bad b make e come my way
they didn’t want wavey didn’t want wavey free
now i’m free e go buss ajeh
[chorus]
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
[verse 2]
i go fall your hand if u go whine me
to talk to me dem dey press money (money)
most my man in my bando flee
except for me i be saint obi
cc loading i dey load cc
see me in the function now i’m ot
and it’s “emi lo kan” like presido t
i’ll do it myself i don’t need an og
uni fe pa mi ni but i guide
i been outside tryna tension naij’
professor want to take my life
i no wan read book, f_ck a 9_to_5
pray the music gimme diligent profit
you would’ve thought i was using juj’
how i came on the scene made the og’s suck it (it’s like)
[outro]
it’s like
listen
w$, swagger
mic drop
كلمات أغنية عشوائية
- london boys - i'm gonna give my heart lyrics
- jimmy jam & terry lewis - maybe i've changed (or did you) lyrics
- khưu huy vũ - đời là cát bụi là ta lyrics
- vannye - laisse-moi rider lyrics
- desmond the songwriter - laugh about it lyrics
- kysone - tauchgang lyrics
- autumn perfect - hold da mic lyrics
- pokeblod - 1984 lyrics
- heinie nüchtern - frag nicht was für saft lyrics
- alaa fifty - bal3b asasy | بلعب اساسي lyrics