
wave$tar (ng) - celebration of life . كلمات أغنية
[intro]
mhm mhm
didn’t want wavey didn’t want wavey free (mhm)
[verse 1]
i no sleep, cause i’m awake chasing my dreams o
i know say e get time wey you no go fit to holla me
but my broski before then, hope you makin’ your p’s o
olorun se we go show dem, say this p no be beans
i be going hard, i been going
god punish who wey do me bad, you my hater
olorun know i say try to keep my calm
and i no need to dey fight right now
[chorus]
all i’m chasin’ is the paper
you got issues, i’m afraid of
sip my henny with no chaser
celebration of life
[post_chorus]
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination, e dеy for front
so be patient, who you dey hatе on?
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
[verse 2]
how you doing my guy?
what’s up my g? how you doing now?
with the way she dey whine she wan make me erect
but i only knack beat like crimina
i was up in school, tryna make bread
see that update better gimme all of it
i’m focused i don’t need your loving
didn’t want wavey free now he’s buzzing
now when dem dey play my song for the club you go jo
when i’m in the setting, i light it up like the lighter does to the kpo
like a tissue, i’m on a roll
and my parents dem don dey old
but my neck is still h_lla froze
i’m tryna be lit for the rest of my life
tryna be lit for the rest of my_
[chorus]
all i’m chasin’ is the paper
you got issues, i’m afraid of
sip my henny with no chaser
celebration of life
[post_chorus]
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination, e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
[outro]
no dey jonze, my g
no dey jonze, brother
no dey jonze my slatt
no dey jonze
كلمات أغنية عشوائية
- lo fidelity allstars - as good as dead كلمات أغنية
- hyejin (us) - i've seen this movie before pt.2 كلمات أغنية
- solos (solosmp3) - henehoe كلمات أغنية
- gustav lindstrom - limited freedom كلمات أغنية
- césar passarinho - avô campeiro كلمات أغنية
- giift - bad luck كلمات أغنية
- chezr - been there كلمات أغنية
- cilla black - i'll have to say i love you, in a song كلمات أغنية
- morgan weidinger - wild كلمات أغنية
- luan (mex) - encerrado كلمات أغنية