
warmkid - rich كلمات أغنية
xeno star
them dey ask me say shay i don resign
them dey tell me say shay i enter shrine (ye)
them dey tell me say why i no dey vibe
them dey tell me say i too dey proud
before you say sh_t just hear my lines
i just want cash and i just want shine
all my gees lock up when i no get dime
so sorry my bro that’s now my style
but i no wicked i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin mе i dey find
see this big big bag don dey make us mad
i no wickеd i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin me i dey find
so 24/7 me i just dey grind
cause i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
so if you see me outside me i no fit smile (lie lie)
i go just move leave you i no dey shy
cause na only funds na him dey my mind
see the journey still long as we just dey start
but i no fit stop cause i don walk miles
so many badman make leave my yard
so blessings go dey come and i go dey make my cash (make my cash)
cause i just want cash and i just want shine
but i no wicked i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin me i dey find
see this big big bag don dey make us mad
i no wicked i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin me i dey find
so 24/7 me i just dey grind
cause i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
but i no wicked i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin me i dey find
see this big big bag don dey make us mad
i no wicked i no get bad mind
i get knowledge wey define mankind
i just need pays na wetin me i dey find
so 24/7 me i just dey grind
cause i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
i want rich i no want poor
i no want text i no want call
i want rich i no want poor
i no want friends i no want talk
so many badman make leave my yard
so blessings go dey come and i go dey make my cash
cause i just want cash and i just want shine
xeno starr
كلمات أغنية عشوائية
- arwin - işin gücün prim كلمات أغنية
- şort - yanalım seninle كلمات أغنية
- mc-calamitous - chill كلمات أغنية
- illusionisten - hemmeligt nummer كلمات أغنية
- dede - erken vakitte كلمات أغنية
- xangangcollective - high!!!!!!!!!!!! كلمات أغنية
- eyezee & efmf - blaze it up كلمات أغنية
- jeremy flick - walls (make it through) كلمات أغنية
- oscar iv - make the play كلمات أغنية
- x o m a l - w 7 i d كلمات أغنية