wande coal - oh no no كلمات أغنية
oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
oh no no, i can’t wait, can’t wait to meet you
oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
why be say why be say
all the boys all the men, everybody just dey follow you
why be say even for ig gan
even for facebook, twitter all of them just dey hala you
why be say
e be like say you use jazz
i no understand the thing wey you do wey you dey scatter my brain
i dey wait me sef i dey wait make i catch you for road oh
baby girl you i want oh
baby girl i go give you ego
give you give you everything
you can have anything you want oh
cos this your maggi gan is ajinomoto
ekwegi, girl you dey ginger me
can i be your sugar daddy
girl you’re my fantasy
yeah!
oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
oh no no, i can’t wait, can’t wait to meet you baby
oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
idioke, wa y’oma idioke
i tell all my guys needi oke
omo to’shan t’owa l’oke
just want you to know that i’m serious
serious, no mind this other fake n_ggas they unserious
n_ggas too slow, i’m fast and furious
i’m getting that chick, i’m a g_nius
yeba! omo me i’m on another level oh
yeba! omo me i’m on another level oh
yeba! n_ggas wanna come back to my tempo
yeah! they can’t come back to my tempo
cos they don’t understand my level oh
n_ggas cannot comprehend the level oh
n_ggas cannot step up to the level oh
cos they were never on my level oh
oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
oh no no, i can’t wait, can’t wait to meet you baby
oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
oh no no, i can’t wait, can’t wait to meet you
oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
كلمات أغنية عشوائية
- 長谷川白紙 (hakushi hasegawa) - 恐怖の星 (kyōfunohoshi) كلمات أغنية
- c.onnnor - deranged كلمات أغنية
- hauntingclaire - pretty girl snuff film كلمات أغنية
- sasha salk - friends for sale كلمات أغنية
- eric lavién - neverland كلمات أغنية
- henry mosto - 3lemnt كلمات أغنية
- worthikids - eye to eye كلمات أغنية
- ys block - 큰차 큰집 (bigcar bighouse) كلمات أغنية
- kool savas - zweites gesicht كلمات أغنية
- cary swinney - dream song كلمات أغنية