
waje - feeling good كلمات أغنية
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay_jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb_tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
كلمات أغنية عشوائية
- trouble tribe - cold heart كلمات أغنية
- the meteors - the last bus to sanity كلمات أغنية
- laam - j'ai le feeling pour toi كلمات أغنية
- the backyardigans - the customer is always right كلمات أغنية
- arhinslim - everything كلمات أغنية
- helstar - defy the swarm كلمات أغنية
- oscar peterson - everything i have is yours كلمات أغنية
- cowboys espirituais - jovem cowboy كلمات أغنية
- 来栖 翔(cv.下野 紘) - kakeru kiseki كلمات أغنية
- jeffrey gaines - elliot كلمات أغنية