vsagz - sunrise كلمات الأغنية
aye! mama ,aye mama mama mama
aye! mama(no no woah) ,aye mama argh uh argh uh
sha nothing like too much blessings
and nothing like too much wisdom
i want everything i no want some
cos life’s too short , life is tempting
omo aye dun, aye dun gan
so i let bygones be bygones
lord i need your mercy now cos they wanna see me fall
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down
who hustle no invest go hustle again
so use your head because block fit no come again
and when e stew for you my brother share bread
na only lizard know wetin e see wey make am nod head
brother show me love when i no strong because table dey turn
so ogbeni no dey feel fly
you dey buga with your benz you dy use am take dey form ehn
na normal taxi for dubai
so no come here dy carve style jhor
wetin dey sup?
your shoulder no be elevator
no dey carry am up
no show me latest club show me where you dy bomb
people food don ready since i still dy wait my pot
so baba make the money come make e repkete
make the girls come make e rekpete
baba make the blessings come make e rekpete
opor,opor make e rekpete!
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down
everybody get their own broke limit (gbecheche gbechecheche)
money wey you take dey carry body person fit get am say e broke finish (gbecheche gbechecheche)
figure wey dy give you heart attack naim khalifa just spend finish (gbecheche gbechecheche)
so calm down person fit start to activate immediately as you ball finish (gbecheche gbechecheche)
so if you dey pray for money make you pray make e last
you dey pray make e last make you pray you last
you dey pray make you last make you pray for your guys
if everybody get then n0body go ask
abi you no want make the convoy long?
you no wan pull up in maserati line with your squad
ogbeni make you reason am
for your real guy no form busy man
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down
so you on guard from the sunrise to the sun down
no let dem use me j_pa o
make e morale no for run down(oh no no no no)
see dem dey talk as i dey do
dem say my style too mezebu
but as family dey bellefull
omo me i’m good
n0body know your story like you oh no..
and n0body fit give you glory like you oh oh
aye! mama(yeh yeh)aye mama mama mama
aye! mama(no no woah) ,aye mama argh uh argh uh
كلمات أغنية عشوائية
- laura pausini - la mia banda suona il rock كلمات الأغنية
- imran khan - gora gora rang كلمات الأغنية
- aenaon - perdition a new era كلمات الأغنية
- manu chao - mala vida كلمات الأغنية
- jason derulo - fairytale كلمات الأغنية
- snoop dogg - 2 of amerikaz most wanted كلمات الأغنية
- jaicko - oh yeah كلمات الأغنية
- il divo - amazing grace كلمات الأغنية
- billy ray cyrus - we'll get by somehow (we always do) كلمات الأغنية
- daniela mercury - levada brasileira كلمات الأغنية