kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

viktune - officer lyrics

Loading...

officer lyrics
n_gga no dey touch am,n_gga no dey touch that guy
n_gga no dey touch am again, no touch am again o
oga give me my phone, oga give my phone
give me my phone, wetin i do
give me my phone, oga give my phone
if una wan k!ll me make una k!ll me, heh

yo! let me take you to the place i come from
small question wey you ask the popo e dey be like say na confront
and if you say too much the next wey you go hear for your head go be gunshot
then dеm go package you, damage you, bandage you thеn throw you down in a dungeon
cause them are wicked like they young john
okay let’s go, ah! one sat_rday i dey my place
i no go lie oh boy i broke, na so i call my bro
him say make i show, say even if na garri and groundnut we go soak
i wear my clothes, wakka for road
as i dey go i jam the pop, na so i slow
the one on post say “you be yahoo boy ogbeni open your phone”
officer shey you dey whine me, if i be your pikin shey go try this
abi to be fresh boy is it a crime ni, oga make you no vex abeg reply me
ah! omo! before i know dem dun dey push me
they start to bruise me, they want to wound me
you won’t believe it, the n_gga shoot me
he release kala for my body like a blue film
why
my mama come dey cry
cause my blood e dun dey dry
but i thank god i no die

yo! cause wetin for happen if i die that day
another person for dun carry my babe
hash tag justice for me for no pass five days
and my enemies for come party my place
but one thing i know, the one with christ dem no dey price
but if they price, e no go cast
i no go die, insha allah, masha allah
officer shey you dey whine me, if i be your pikin shey go try this
abi to be fresh boy is it a crime ni, oga make you no vex abeg reply me
ah! omo! before i know dem dun dey push me
they start to bruise me, they want to wound me
you won’t believe it, the n_gga shoot me
he release kala for my body like a blue film

why
my mama come dey cry
cause my blood e don dey dry
but i thank god i no die

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...