
victor ad - normal كلمات أغنية
intro
i dey fear you
redeye for them
craze
verse 1
omo i stand the well with my ten toes
give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
no be everything a man see e mouth suppose to dey talk
i put in the work oh move different with my work oh
if them go left i go right for them
if them go back i go front for them
if them movе side i change am for them
if thеm wan run i take flight for them
oh yeah yeah yeah otilo
them join but them no fit catch
them wan spoil wetin god done patch
chorus
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
verse 2
in a world of many normal people
my eye dey red my head dey hot
i no be normal people
and who normal don end for here
you wan be normal people
you still dey sleep with your eyes close
like you be normal people ah
in a world of many normal people
my eye dey red my head dey hot
i no be normal people
and who normal don end for here
you wan be normal people
you still dey sleep with your eyes close
like you be normal people ah
oghenebiko oh
chorus
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
normal normally i no normal oh
normal normally i no normal oh
normal me o normal me o normal
we be abnormal people
كلمات أغنية عشوائية
- adam hood - moving mountains كلمات أغنية
- annalisa - inverno كلمات أغنية
- groove retórica - respeto كلمات أغنية
- moses pelham - höha كلمات أغنية
- dave - samantha كلمات أغنية
- mellow mood - rock me كلمات أغنية
- deaf havana - ashes, ashes كلمات أغنية
- rome hero foxes - living كلمات أغنية
- sir demi - anxious كلمات أغنية
- jake waters - flexin' (human anatomy project) كلمات أغنية