victony - kolo (kolomental ii) كلمات الأغنية
[intro]
ayy_ayy_hun
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[post_chorus]
eh_yeah_yeah_eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
yeah_yeah_eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
[verse]
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f_ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim_pim?
normally me i no dey quick vex till you poto_poto my business (ayy, ayy, ayy ah)
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f_ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim_pim?
normally me i no dey quick vex till you poto_poto my business
oh, yeah oh
[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[outro]
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
كلمات أغنية عشوائية
- skinny-bastard x boog! - $l0w $tart كلمات الأغنية
- swampmahn - mufukuz كلمات الأغنية
- mizik - getting paid كلمات الأغنية
- postcarnem - aim كلمات الأغنية
- rossy - hugh hefner كلمات الأغنية
- june (korea) - the way you feel inside (band ver.) كلمات الأغنية
- stax santana - makeup sex كلمات الأغنية
- 70th street carlos - middle school love كلمات الأغنية
- tillr - sub zero كلمات الأغنية
- seungyoun - baby ride كلمات الأغنية