
victony - glory كلمات أغنية
prayer for my people, beggi help me say amen
say we no go suffer, up until forever when
bad belle dey pray, i see ya fingers in the air
dem dey copy we say way we get the upper hand
come on baby you can have a look
come see how we living, we put sparkles in the roof
only thing wey you fit talk na hallelu
all i do is win, my life a movie in a loop
glory to god, glory to god
somebody say oghene doh
say dem for give me a little lovе
wey i for use push, a little morе
if i talk the things, wey we do
you for tell me say, no be true talk
even when i dey for ground i dey moon walk
glory to god, glory to god oh
ehen caboo caboo bentayga
tequila we no dilute, bad behavior
kele wey dey do balloon dem dey here
see that one for black her name na temptation
anything she wants, i got it i say so
chrome hearts to remember your savior
birkin, you go use that one play
so we for flex on everybody, wey say we be failure
(ooh ahoo)
i pray i never lose myself on this road
dem never see ebelebe for beast mode
so i dey show them stubborn
i wear my chain for head, to show my pain torments me
n0body suspect, pray my heart repair
i dey feel am for my bone oh
i still dey feel am dem no know so eh
glory to god, glory to god
(ahoo)
somebody say oghene doh
say dem for give me a little love
(eeeh eh)
wey i for use push a little more
if i talk the things wey we do
(oh ooh)
you for tell me say no be true talk
even when i dey for ground i dey moon walk
glory to god, glory to god oh
say my, name lord
save my, saviors
red sky, i sail on
keep my head high, and lay low
need a bird eye for the radar
need a third eye for the traitors
say my, name lord
hear my
prayer for my people, beggi help me say amen
say we no go suffer, up until forever when
(when ooh)
bad belle dey pray, i see ya fingers in the air
(air)
dem dey copy we say way we get the upper hand
(oh ooh)
come on baby you can have a look
come see how we living, we put sparkles in the roof
(in the roof)
only thing wey you fit talk na hallelu
all i do is win, my life a movie in a loop
(in a loop eh)
glory to god, glory to god
كلمات أغنية عشوائية
- hilltop hoods - can't stop كلمات أغنية
- boys from the bottom - o.p.p. spells h.i.v. كلمات أغنية
- 100red - monet كلمات أغنية
- ears كلمات أغنية
- nahuel briones - volcanes كلمات أغنية
- brizzy kerrick - last year كلمات أغنية
- giordan - save me / watch me burn كلمات أغنية
- raymouton - i still love you كلمات أغنية
- rodney atkins - thank god for you كلمات أغنية
- xanman & yungmanny - first day out كلمات أغنية