kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

victony - gangsta cry كلمات أغنية

Loading...

[chorus]
big boy no cry
run off and hide your tears
make i no die
small time i disappear
uh
you see i no wan too remember
cause big boy no cry
run off and hide your tears
make i no die
small time i disappear
uh
you see i no wan too remember

[verse 1]
dem go swear say them know me, my brother
but them no know the story, my brother
before stubborn e drop, my heart e cut
my leg dey cold me, my brother
carry iron for head, i dey h__rd am
na depression dey set, i no talk am
think say i dey in love, i still dey f_ck up, oh my brother
i say sorry oh sorry, my lover
i record am for song oh , i talk am
i know say i for talk, but i dey form say i strong oh, my brother
all the girls wey i worry, no bother
small pikin dey do me, no wonder
i no hear wetin you talk
you know say i stubborn oh
[chorus]
big boy no cry
run off and hide your tears
make i no die
small time i disappear
uh
you see i no wan too remember

[verse 2]
don’t know who i go trust, oh my brother
na houdini say make i record am
all the money i hold, dem never know, say na music dey chop am
for my sound i invest, oh my brother
engineer, we dey pay them for dollars
uh
dem say make i show face oh
but for inside my mind i dey suffer
shout out ?? my ?? my ??
to my sister wey riding for ever
uncle shay, auntie linda, all my boys for osaweme
best believe i’m…
grinding steady so i go deliver
family on my mind o, you see am
if you see me dey run or you see me for gym
na unto say
[chorus]
big boy no cry
run off and hide your tears
make i no die
small time i disappear
uh
you see i no wan too remember

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...