
victony - ba$tard, don't be silly كلمات أغنية
[intro]
see i no play
see i no play with my zero
(two_fifty_five)
[verse 1]
sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
agama, agama head, e no read pass my eye (ayy)
sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
middle man don dey follow me play oh
abeggi count my money
[chorus]
ozugbo, ozugbo, ozugbo
sharp_sharp, one two three
zero, zero, zero
b_st_rd, don’t be silly
see i no play, see i no play with my zero
i cannot suffer this life iyo
so make you no delay with my zero
ayy
[post_chorus]
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
[verse 2]
hustle, pray and hustle, pray and hustle, my combo
one road to egbeda with danfo, my dunlop oh
you no see bum_bum balance for my motto? na lambo
they no fit stop us, we no come here with borrow shoe
the security, wey follow me for back, never smile for one hour
see immunity wey i get, who go touch me, i swear no go die normal
sability, who you sabi, wey sabi pass as i sabi, hmm_hmm
na trinity wey cover my back, you know say i no dey fight normal
[chorus]
ozugbo, ozugbo, ozugbo
sharp_sharp, one two three
zero zero zero
b_st_rd, don’t be silly
see i no play, see i no play with my zero
i cannot suffer this life iyo
so make you no delay with my zero
ayy
[post_chorus]
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
sharp_sharp, one two three
b_st_rd, don’t be silly
[outro]
see i no play, see i no play with my zero
b_st_rd, don’t be silly
كلمات أغنية عشوائية
- james drainer - peace of mind كلمات أغنية
- supa (dnk) - succes كلمات أغنية
- nakury - evolución كلمات أغنية
- abacus (uk) - cog in the machine كلمات أغنية
- quinton marks ii - pretending كلمات أغنية
- hippymigué - los tristes días كلمات أغنية
- the j arthur keenes band - picking out a number كلمات أغنية
- juice wrld - percaholic كلمات أغنية
- george donaldson - glasgow كلمات أغنية
- eternity opens - era of typhon كلمات أغنية