kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

victony - anita lyrics

Loading...

[intro]
ooh
oh, yeah, yeah, oh
ayy

[verse 1]
girl for your informat’
i no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (yeah, yeah oh)
hey, no be instagram challenge oh
no go double dare my baby
no come dey do tacha and mercy, oh, ayy
seriously ooh, oh_oh
seriously ooh, oh_oh
e dey touch me ooh, oh
e dey touch me ooh, oh_oh
hm, ah_ah

[chorus]
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to еat anita cake, ooh
[verse 2]
hey
girl, your booty get mind on е own
bum_bum wey dey eye my pocket
dey do me like angéli’ ‘jo
wetin me i dey find na sure bet
i go still kolobi my own
girl, you know say my money na longest
fela kuti, igbo no long reach, hmm
excellent baby, oh
fe fe ne baby, oh
fe fe ne me
ihe mna cho
wetin iheanacho dey find outside your domot?
seriously oh, seriously
ooh, yeah, ooh

[chorus]
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy_ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...