victony - amen كلمات أغنية
[intro]
waa waa waa waa yeah
yeah
[verse 1]
again again, i am in pain
f_ck up, swear it’s all love eh
i tell the rain to go away
come another day
sunshine stay
and i dey find where my spark e go
shey na because i start to spark igbo
eh ouh waa waa waa waa waa waa
[chorus]
’cause i’m running out of amen and hallelujah
my patience dey on a low
running out of amen and hallelujah
just say when, lord
[verse 2]
i no dey leave my house if night e no reach
i no dey like to show my face for public
make i no sugarcoat, i’mma be honest
say na only me sabi where i insecurе reach
baba, so many nights wey i owe you, thank you
yеah yeah
so many nights, so many nights wey i owe you sorry
say i no go lie for you, big boy dey cry
know say i go hide for you, if you ask why
make e no be surprise for you
if you see me high on things and things
’cause i need to ease my mind
many solution for the problem
but only baba god know wetin i dey find
say make we fake views for the instagram
say na wetin them like, oh
[chorus]
amen and hallelujah
my patience dey on a low
amen and hallelujah
say when, lord
’cause i’m running out of amen and hallelujah
my patience dey on a low
running out of amen and hallelujah
just say when, lord
[verse 3]
see my fan base they dey confirm me (ọlọhun)
jagbajantis they dey observe me
online people no dey understand me
but one day dey go understand
say ebelebe stubborn
one of one
i see many people wey go want to doubt me
even sometimes me sef dey doubt me
but soon e go end for
[chorus]
amen and hallelujah
my patience dey on a low
running out of amen and hallelujah
say when, lord
and i’m running out of…
كلمات أغنية عشوائية
- foyone - rapsincorte xviii كلمات أغنية
- jye (quad cities) - lackin كلمات أغنية
- national lampoon - every day i feel depressed (b.b. king parody) كلمات أغنية
- gribin - нищий (beggar) [lilew diss] كلمات أغنية
- sinye - tra' tra' كلمات أغنية
- witchblair - opposite midas كلمات أغنية
- neef buck - poverty كلمات أغنية
- youngxsvnset - windy كلمات أغنية
- $4mur4i hill - see that day (prod. by sadhours) كلمات أغنية
- marc vinyls - bout moi كلمات أغنية