
vas yotay - nobody else كلمات أغنية

[produced by vas]
[verse 1]
if my loving
was a bullet proof vest oh
shey e go block
all the shots
wey dem other boys
dey shoot at you
if my loving
was a ship
shey you go
ride on board
but you no go
put me for cruise ybab
[chorus]
cause i don’t want
(n0body) x3 else
but you my love
omo i go show you love
and i don’t want
(n0body) x3 girl
but you my love
no say i go give you love
i would give you love
[post chorus]
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn
[verse 2]
show me that you love me
cause to me words don’t count oh
no be wetin person talk
nah the things dem do oh
alot of people told me things
but disappointed me
don’t sell me hopes and dreams
be rеal and you’d see
anything you ask
i go do am
anything you want
i fit run am
all you suppose do
is just show me
l.o.v.e
[chorus]
cause i don’t want
(n0body) x3 еlse
but you my love
omo i go show you love
and i don’t want
(n0body) x3 boy
but you my love
no say i go give you love
i would give you love
[post chorus]
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn
[outro]
ouuuuuuu yeah
i don’t want n0body_e
n0body_e_e
n0body but you my love
n0body but you my darling
n0body but you my love
n0body but you my darling
كلمات أغنية عشوائية
- scarwong - howmuch كلمات أغنية
- кодокуна (kodokuna) - еще живой (still alive) كلمات أغنية
- custard - dear weddos كلمات أغنية
- hole - doll parts (live on top of the pops) كلمات أغنية
- saypink! - как ты заебала (how did you fuck up) كلمات أغنية
- jorgelponce - universal knights كلمات أغنية
- фулиш (foolish) (rus) - coup de grace كلمات أغنية
- lil mosey - faygo* كلمات أغنية
- willie hutch - i like everything about you كلمات أغنية
- yb aka - chosen كلمات أغنية