
uyama - mboroko كلمات أغنية
intro
aya aya aya
uyama of africa
aya aya aya
verse 1
na who na who say we go chop banku without e stew
e be wetin i do wey e be say my win dey vex you
man i work all day all night,cuz being broke doesn’t feel right..
putting up a good fight,all this sacrifice for the good life..
pre chorus
on god everyday na bank alert
chakam
on god we go dey do giveaway
chakam
the bank account fatty orobo
chakam
we done comot
comot for trenches
chakam
chorus
iya idok mboroko
aya aya aya
dey on top kilimanjaro
aya aya aya
no fit to beg,no fit to borrow
aya aya aya
man i ball today, lavida tomorrow
aya aya aya
iya idok mboroko
verse 2
owo idehe ukem
edia mkpo ekwok ayan anen
obot mi anno unen
yak usung asine ke udung abеd asen
this na my time to shine
omo еverything dey fall in line
n0body fit take what’s mine
alhamdulillah
repeat pre chorus
repeat chorus
verse 3
i’m making history
this is my legacy
on a different wave length out of sp_ce cosmic energy
obong owo from head to toe
connected to the source i know
we don’t die we multiply
forever stay fly
pre chorus
on god
chakam
on god
chakam
the bank account fatty orobo
chakam
we done comot,comot for trenches
chakam
repeat chorus till fade
outro
uwoi uwoi uwoi
chei africa stand up
eyen obong edi obong
كلمات أغنية عشوائية
- kagrra - ano saka wo noboreba كلمات أغنية
- kagrra - yuki koi uta كلمات أغنية
- kagrra - shin hyakki yako كلمات أغنية
- kagrra - himawari كلمات أغنية
- kagrra - irodori no sanka كلمات أغنية
- ketchup mania - your world كلمات أغنية
- le roux - colourless colour كلمات أغنية
- letters and lights - going, going, gone كلمات أغنية
- lillian offitt - miss you so كلمات أغنية
- luis bonfa - correnteza كلمات أغنية