
uche b - ghetto vigilante كلمات أغنية
bam bam
arhn
deedadeey
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
i pray the gees all prosper
if ebi cedi then i’m on that
tell me wetin wey i no fi do
catapult for the vultures
we be on a mission everyday
nah cry small time e go change like this oh yh
running through the city like usain
if you no grind for your last name dem go p_ss on am
a better life a dey search for
so many people try me no respond
my hands tied sef i press on
tell every young k!lly you for get yours
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
كلمات أغنية عشوائية
- joachim witt - wie oft muss ich noch sterben? كلمات أغنية
- math the band - find a way كلمات أغنية
- enes alper - sakat bırakırım (pt. 8) كلمات أغنية
- lexi - wherever i go كلمات أغنية
- moving gelatine plates - les êtres d'or كلمات أغنية
- midnight botanic - parts كلمات أغنية
- legendary (sud) - mafeesh rap? كلمات أغنية
- emsa - wamuhle كلمات أغنية
- tan ping wei - hazy case كلمات أغنية
- r i l e y (r&b) - pink linen كلمات أغنية