
tyson noir - jeje كلمات أغنية
[verse 1]
o baby tanana
make you no do me tanana
shey you know say haters yapa
baby they wan make we scatter
eat you everyday like tuwo ch-nkafa
baby let it rain i go be your umbrella o
[pre-hook]
oh my baby o my baby ooh
promise i’ll be there when you’re all alone
sing you a symphony wey go enter body oh
and i will cover you baby when you’re cold
[hook]
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
[verse 2]
girl don’t keep me waiting
i need you in my bed (don’t you ever leave me lonely)
baby yeah yeah
when they see me and you dem go fear fear
inna the love game we go bench dem
to ri o sha pra pra o tu nitan
pre-hook]
oh my baby o my baby ooh
promise i’ll be there when you’re all alone
sing you a symphony wey go enter body oh
and i will cover you baby when you’re cold
[bridge]
if love na -ss-ssin
i go take the trigger
even when you in trouble
i’ll be your cover
cause your love don dey take over my head
your love don dey take over my head
[hook]
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
كلمات أغنية عشوائية
- propaganda - conquer كلمات أغنية
- ft drake lil wayne 2 chainz - i do it (ft. drake & lil wayne) - 2 chainz كلمات أغنية
- arctic monkeys - one for the road كلمات أغنية
- gerald walker - make money كلمات أغنية
- walk off the earth - royals كلمات أغنية
- king chip - old english كلمات أغنية
- sean kingston - save one for me كلمات أغنية
- dom kennedy - south central love كلمات أغنية
- cults - high road كلمات أغنية
- bobby brackins - easy كلمات أغنية