
tusleem - give me love كلمات أغنية
yabayaba
take a seat chill make i gist you
better still serve yourself make i feast you
me i like the things that you do to me
you still here with me but i miss you
it′s so naturally, so naturally
mi o force é rara o, ma kan ra o
no dey gimme hard time, u no be voltron
cute fine girl with the dimple
shawty so fresh, see am simple
no dey gimme hard time, u no be voltron
try stay calm make we focus
i no dey comot if u no come
omo gbé kinni yi wa o, emi lo kan
tori mo foh fun e, mo foh fun e
tin ba lowo, mo ma na fún é
bad as é bad mo ma so fún é
to ba je gbese le, mo ma san fún e
gimme love
gimme love wey sweet pass palm wine
gimme love
come gimme love wey dey sweet my heart
is it really hard for you to do
cos if it’s really go′on be me and you
i’ll be riding till the end of time
just me and you baby
ah ya ya
ah ya ya ya ya ya
just me and you baby, babyyyyyy
i’ll be riding till the end of time baby
okay, bad man like me for you i stay humble
you and i, in a bad combo
i swear i no go fumble
anybody come close, walai wan ma tumble
i go kuchie kuchie, you go kuchie kuchie
for you i stay gallant mitsubishi
you na city girl, dem a bushy bushy
ur love comes with the sauce, sushy sushy
no dey gimme hard time, u no be voltron
try stay calm make we focus
i no dey comot if u no come
omo gbé kini yi wa o, emi lo kan
tori mo foh fun e, mo foh fun e
tin ba lowo, mo ma na fún é
bad as é bad mo ma so fún é
to ba je gbese le, mo ma san fún e
gimme love
gimme love wey sweet pass palm wine
gimme love
come gimme love wey dey sweet my heart
is it really hard for you to do
cos if it′s really go′on be me and you
i’ll be riding till the end of time
just me and you baby
ah ya ya
ah ya ya ya ya ya
just me and you baby, babyyyyyy
i′ll be riding till the end of time baby
كلمات أغنية عشوائية
- mothica - visions كلمات أغنية
- mr. krane - go! كلمات أغنية
- imany - try again كلمات أغنية
- diamante eléctrico - oro كلمات أغنية
- brendan kelly and the wandering birds - the thud and the echo كلمات أغنية
- shawn james - deliverance كلمات أغنية
- ibrahim el hakamy - ya zein كلمات أغنية
- thutmose - pressure كلمات أغنية
- denai moore - never gone كلمات أغنية
- yoshua - me and lalo كلمات أغنية