kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

travis_sotm7 - maya كلمات أغنية

Loading...

[intro]
made by ayo

(‘cause i’m waiting outside for you)

(tell me we what you want me to do)

(obianuju baby i wan dey do, before they do)

[verse 1]
i want to call her my superwoman, she’s on the phone

she knows i love her n0body better i know she knows

i wan be baller spend all my money on top of you (cause i’m waiting outside for you)

[hook]
girl wey dey enter my mental

make n0body put asunder

my love for you contental

i hope say affect her
make n0body asunder

she dey make me catchy cold

even me sef i no fit afford her

and i hoping that you know (eh)

[chorus]
cause i’m waiting outside for you maya

and my passion dey burn me like fire
this your body

this your body na desire

i go tell you truth i no be liar

cause i’m waiting outside for you maya

and my passion eeh dey burn like fire

this your body

this your body na desire
i go tell you truth i no be liar

[verse 2:]
wetin i never talk wey dem never talk before ooh

all the love eeh done comot it’s icy gelato

why me i don’t know

i no follow for the boys wey go break your heart

[chorus]
cause i’m waiting outside for you maya

and my passion eeh dey burn like fire

this your body

this your body na desire

i go tell you truth i no be liar

[outro]
made by ayo

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...