
tonyy moe - vanity كلمات أغنية
Loading...
i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real
this life na cycle, history just dey repeat enself
vanity pon vanity my people loose their sanity
you wey buy the first thing, na you get the oldest
all because of hunger person k!ll en family
i just dey reason am, the thing just dey sadden me
why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind
make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am
كلمات أغنية عشوائية
- joshua lee turner - dekalb, illinois كلمات أغنية
- вышел покурить (vishel pokurit) - молоко (milk) كلمات أغنية
- bloodbound - battle in the sky كلمات أغنية
- szpaku - oldtalk كلمات أغنية
- jensen and the flips - love + u كلمات أغنية
- azuul smith - j'plane كلمات أغنية
- sirhot - online كلمات أغنية
- paradox music - you are worthy كلمات أغنية
- samuel braile - resiliência كلمات أغنية
- the new violence - clear my head كلمات أغنية