
tonyy moe - e.g.a.e.b كلمات أغنية
moe
na na na
na na na
na na na
shebi na me dey love since
una dey use sense i don know
(know know know)
i try to fit in but my insecurities no go let me
so i tell my truth
and challenge myself to face my fears
so i fight for my freedom break from tradition
surely there must be better
struggle to see the truth
christ be my identity
no be say i no sabi
no be say i no sabi
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
e get as e be the matter, the matter e thick
but nothing too big for god to handle
no storm fit off this candle
nothing wey jah no fit do
mesef i get talent and i no get equivalent
and i learn from the best o
me sef i be bestest
but i dey face test
and i dey cry o
and i be lion
but n0body see me when i dey cry o
and i dey try o, when i reach outside i go smile o
i no get choice but to smile
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
كلمات أغنية عشوائية
- peach tree rascals - pretty wings كلمات أغنية
- nordsalad - моделька (model) كلمات أغنية
- navacha - langer winter كلمات أغنية
- shae/anti - שאיי/אנטי - lipol - ליפול كلمات أغنية
- sophi piper - love of my life (an ode to hip-hop) كلمات أغنية
- ristea - minciuni كلمات أغنية
- wonder - boo كلمات أغنية
- dexndre - forgotten كلمات أغنية
- mushkaa - los 15 (pq stas triste) كلمات أغنية
- the murder capital - return my head كلمات أغنية