
toni - the don كلمات أغنية
[intro]
ey ey
oh god
don baba baba
we on the low everyday
we on the low everyday
my guy we on the low everyday
we on the low everyday
ahh
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)
u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok
ahh
[verse 1]
make dey talk
make dey talk
make dey talk
but see we the boys all because we dey work
u see we the boys all because we no stop
u see we the boys make we go for the top
eyy
very soon we go flenjo
now the girls wanna stand at attention
now i see em dey all in my mentions
don t, ask around cause
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)
u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok
ahh
[verse 2]
plenty jams wey i get for the safe
and plenty of deaths if i open the case
cause all of these n-gg-s dey think that they’re safe
so one day your boy might just show u your place
ok
k!ll em k!ll em like a criminal
got these haters running u might think that it’s a physical
u won’t hear me coming cause i’m looking so subliminal
and gidi be my city cause i gotta keep it cultural
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[chorus again]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyy
and dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyy eyy ahh
كلمات أغنية عشوائية
- ada rook - coward 2 coward كلمات أغنية
- nina todorović - divlji med (outro) كلمات أغنية
- v granbell - crossroad27 كلمات أغنية
- doxa (ita) - tmz كلمات أغنية
- bloodhunter - never let it rest كلمات أغنية
- silly fools - 150 c.c. كلمات أغنية
- connaisseur ticaso - pour le hood كلمات أغنية
- stn worldwide - lavida loca كلمات أغنية
- dalasdron - гуляли (walked) كلمات أغنية
- fentanyl - chernobyl كلمات أغنية