
tojero - dreams (sped up) كلمات أغنية
una must hear word o!!!
i′m a young boy with so many big dreams
with my white shirt and so many blue jeans
freestyles i’m dropping, expressing feelings
understand that i′ve been in the game since
my head full i dey reason many things
i gatz hustle cuz i have to win
i pray that one day i go find inner peace within
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man bad i just want to survive
i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man baaad
n0body fit stop my shine
anybody try na die
me i no dey joke walahai
me i no go waste my time
it’s an eye for an eye
n0body fit stop my shine
anybody try na die
me i no dey joke walahai
me i go dey cut my coat according to my size
oh oh oh oh o oh oh o
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
anybody try na die
oh oh oh oh o oh oh
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
me i go dey cut my coat according to my size
i gatz win it’s a normal thing
the full crowd go dey scream my name
we dey climb to the top but dem carry ladder run
but i no fear i dey fly pass plane
for success you must feel that pain
but i know i go pass this phase
cuz as the sun shines after every rain
i no stop i dey run my race
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man bad i just want to survive
i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man baaad
oh oh oh oh o oh oh o
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
anybody try na die
oh oh oh oh o oh oh
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
i do it to survive
كلمات أغنية عشوائية
- -tylerfff. - black n' blue كلمات أغنية
- halou - dying here كلمات أغنية
- santiago insane - elefantes violetas كلمات أغنية
- gabrielrodriguezemc - 2 voces كلمات أغنية
- nikki yanofsky - nerve كلمات أغنية
- lwrnc lies - adiós كلمات أغنية
- kamrin houser - till its over كلمات أغنية
- harley poe - merry christmas 2015 كلمات أغنية
- prizm aa - the thrill كلمات أغنية
- zikbabyboyz - wassup hoe كلمات أغنية