
tobiloba - don't die : a letter from us كلمات أغنية
papa said he had a dream
say one day naija go win o
righteousnes go reign supreme
sixty years na still the same dream
how long must the people cry?
see the tear drops from their eyes
person pikin… better pikin o
you carry am do suya..
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o, may you live forever
se egbo?
don’t die o, may you live forever , don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t diе o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t diе o may you live forever
don’t die o
once again a life wasted
you pretend you cannot see
young and sharp, he had a dream
(omo olomo omo olomo)
how do you bring yourself to sleep?
trigger_happy cop in black
use them blood to stain the flag
don’t you really have a heart?
we dey shout o
we dey say #endsars
we unite o
you dey send us back
just a question for you..
if we win this struggle
shey you no go benefit o?
and as you k!ll them so
shey you no go die one day?
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o, may you live forever
don’t die o
don’t die o, may you live forever
don’t die may you live forever
don’t die o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
i be god pikin
i dey see the truth
and i go talk the truth
as god lives
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die may you live forever
don’t die may yoooou
don’t die may you live forever
don’t die o
tobiloba on the megaphone
no be time for the microphone o!
كلمات أغنية عشوائية
- static x - grind 2 halt كلمات أغنية
- feat masta ace j zone - gimme, gimme, gimme (feat. masta ace) - j-zone كلمات أغنية
- feat al shid j zone - live from pimp palace east (feat. al-shid) - j-zone كلمات أغنية
- 4 him - future generation كلمات أغنية
- league - my l.o.v.e كلمات أغنية
- 3 deep - do it stick it كلمات أغنية
- leonard cohen - sisters of mercy كلمات أغنية
- this beautiful republic - change the world كلمات أغنية
- feat huggy kobayashi trip j zone - candy razors (feat. huggy, kobayashi & trip) - j-zone كلمات أغنية
- pet shop boys - king of rome كلمات أغنية