
tobby drillz - robo كلمات أغنية
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
back when i be pickin’ i remember
when the people colder than december
but e no still concern me
cos the people dey try me e
but baba god na my defender
now dem follow bumper to fender
but i know say na whining
i blind my eyes to their timing
mix up the hate like na blender
where the girls soft and tender money
dey money dey now
i call the gyal make dem join e
where the men dem wey wan enter
girl dem report to the center
say money dey money dey
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
say they want to feel my
كلمات أغنية عشوائية
- paris the prince - take my hand كلمات أغنية
- one eyed god - zombie casserole كلمات أغنية
- sakura nickrap - rap bad time trio كلمات أغنية
- edgar wasser - ksdz كلمات أغنية
- cao sỹ hùng (vn) - hoa tàn lệ tuôn كلمات أغنية
- mridul kala - lost without you كلمات أغنية
- texcel - hallucination كلمات أغنية
- tripface - nachtstadt كلمات أغنية
- the vidrines - stabber beetle كلمات أغنية
- lov1 - hoppa in i bilen كلمات أغنية