tobby drillz - ori mi lyrics
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
o o
i just want the plenty live life happy
make my people jolli make my people faaji
oga correct if you sabi call aunty janet
she too pretty e e
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
no story more glory to the men
n0body holy but still i dey surpass all of them
kilode kilode all of them dem dey talk
dem just wanting my end
i dey my sp_ce dey my end
i dey my dey, dey your dey
i no want no new friends
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
كلمات أغنية عشوائية
- alexander abreu feat. havana d'primera - siempre sí lyrics
- youth warrant - we are the dreamers lyrics
- marcelo archetti - sei lá lyrics
- slapp happy - worm is at work lyrics
- cabir kökten - maçka yolları taşlı lyrics
- haley klinkhammer - unsteady / so alive lyrics
- the blue season - deeper inside lyrics
- tajul - sedalam-dalam rindu lyrics
- sabrina carpenter - mirage lyrics
- l'morphine - hadi loughati lyrics