kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tobby drillz - don't lyrics

Loading...

nigboro ro ro ro ro ro

don’t tempt me don’t tempt me
i get guys wey fit rob you for your bentley
for your watch, for your stock and your best g
say elemi lo ma last so don’t test me
don’t tempt me don’t tempt me
i don been through the best and the worst g
so no come here come dey form you no be jet_li
you ain’t even bout that life man no stress me
don’t stress me don’t stress me
if you think say you dey mad gan we plenty
i got mans in the end and the next g
only know real n_ggas so no flexing
don’t tempt me don’t tempt me
many men don try but dem end g
i’m the body i’m the work and the engine
i be chilling in the sky where the best be

mana steady chasing yeah
veni vidi vici yeah
only if you know what i seen
till then no more talking yeah
why they always hating yeah
abeg on top wetin yeah
now dem wan dey form say them known me
wetin cause that wyning yeah

don’t tempt me don’t tempt me
i’m the king like i’m james ain’t no stressing
40 acres and a mule ain’t my worth g
don’t you ever claim to know me you ain’t know sh_t
don’t tempt me don’t tempt me
know i’m ten over ten show no mercy
ball like if ronaldo was a referee
i be controlling you n_ggas that’s a tech g
don’t tempt me don’t tempt me
i been key to the plan but you off beat
and i’m still i’m on my sh_t but you off script
a’int even on my level with a floor sit
don’t tempt me don’t tempt me
only do grown s_xy and a boss b_tch
ain’t got no d_mn time for no dumb sh_t
switch side flip side on no f_ck sh_t

mana steady chasing yeah
veni vidi vici yeah
only if you know what i seen
till then no more talking yeah
why they always hating yeah
abeg on top wetin yeah
now dem wan dey form say them known me
don’t tempt me don’t tempt me
i’m like shaq in his prime that’s a long reach
you gon learn you gon learn i no gast preach
no fit come here to talk i no come teach

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...