kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tml vibez - boss lyrics

Loading...

intro
all these one, dem be boss
all these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
all these one, dem be don_uh
all these one no be banger, oh_wah (all these one no be banger oh)
(m_m_murderer)
tml vibe boy, yeah_mm
(wooh)

verse 1
came through with a clean vibe (with a clean vibe)
“i go go far, mò ma gbera”, na wetin me tell my mama (tell my mama)
oh_oh, check these cost now
see, say i don dey global (see say i don dey global)
ah, dem dey chop am for australia
kálọ adamawa, yola
yé, orisẹ oluwa, oluu_wa

pre_chorus
bottega l′ẹsẹ, panpan l’orun
ah_kini mo shéé f′olohun? ah
days wey mi call on you, you dey
ah_ah, we don dey chop better, bellefull
sho ranti when you call me “fool”?
ẹlẹda, má sun, yeah
chorus
all these one, dem be boss
all these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
all these one, dem be don_uh
all these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
all these one, dem be boss
all these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
all these one, dem be don_uh
all these one no be banger oh_wah (all these one no be banger oh)

verse 2
(uh, all these one no be banger oh_wah)
yé, i go flex you tinbá l’òwò
the love wey you show me, o dun gàn, miliki alagolo
ah, who go feed my mama? carry my burden_en, tinbá s’òjò (oh_oh)

pre_chorus
bottega l′ẹsẹ, panpan l′orun
ah_kini mo shéé f’olohun? ah
days wey mi call on you, you dey
ah_ah, we don dey chop better, bellefull
sho ranti when you call me “fool”?
ẹlẹda, má sun, yeah

chorus
all these one, dem be boss
all these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
all these one, dem be don_uh
all these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
all these one, dem be boss
all these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
all these one, dem be don_uh
all these one no be banger oh_wah (all these one no be banger oh)
outro
(oh_oh_oh, oh_oh)
(all these one no be banger, oh_wah, yeah)
(all these one, dem be master_uh, uh_uh)

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...